Only Me
2Baba
3:50(Eh tua) tuale, tuale I love you, I love you (eh tua-tua-tua-tua) Thank you, thank you I love you (whoa) Thank you, thank you, thank you Merci beaucoup, obrigado, gracias Danke so, medace, asante sana Ndatenda, siyabonga I love you, thank you Play it loud on stereo to the people on stereo Make the people forget oh Make dem dance like say no tomorrow No be small thing To be giving all the people what them wanting 'Cause I know you know say this na live show for sure E no be eeny-meeny-miny-moe Whether from Kano or from Toronto Shege yaro, nothing like gidigbo This jam that you feeling e no be beans oh 'Cause wetin wan shele go change e thing oh (hey) Abi no be change you dey want? Change is always constant Oya change your style and change your pattern (sing) Ihe neme, ebelebe nya Something want to happen oh And this something I cannot tell you oh 'Cause this something very, very heavy oh Ihe neme, ebelebe nya If there's something you want to do (ebelebe nya) Make sure that W4, you got the control No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh Make you no miss the something eh No time for story eh (no time) Sugar na jedi eh (no time) Make sure you are ready eh Make you no miss the something eh Eh, say gbologbo ah, marika, sidika, eli ja Eh, spiritual Them never see anything Them never know wetin wan shot them Them never know what wetin wan touch them Wan do them, wan follow them No be small thing To be giving all the people what them wanting 'Cause I know you know sey this na live show for sure E no be eeny-meeny-miny-moe Whether from Kano or from Toronto Shege yaro, nothing like gidigbo This jam that you feeling e no be beans oh 'Cause wetin wan shele go change e thing oh Ihe neme, ebelebe nya Something want to happen oh And this something I cannot tell you oh (ebelebe nya) 'Cause this something very, very heavy oh (ebelebe nya) Ihe neme, ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4, you got the control (ebelebe nya) No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh Make you no miss the something eh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh Make you no miss the something eh Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro oh-oh Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro, oh-oh Oh-oh, oh-oh Hey-hey, oh-oh Ihe neme, ebelebe nya Something want to happen oh And this something I cannot tell you oh 'Cause this something very, very heavy oh Ihe neme, ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4, you got the control No time for story oh (nwanne, nwanne) No time for story eh Sugar na jedi eh (nwanne) Make sure you are ready eh Make you no miss the something eh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you are ready eh (ebelebe nya) Make you no miss the something eh (ebelebe n, ebelebe n)