Only Me
2Baba
3:50Wetin I go do to make you see say my love for you na real? Baby, it's right here (come on, come on) Baby, it's right here (come on, come on) I don tey for this game no be today No go let your love walk away (Point Beat) Baby, it's right here (2Face) Baby, it's right here (DJ E) I was weak when you said you have to go Tear drops, crying, like a mighty flow But you turned around and said that you loved me so How could I let you go oh no, no, no, no, no, no, no (Sorry I make you cry) Let's talk about those days and how we used to play, ehi (I'll rewrite my wrongs) Girl, you know sey na your love, I dey always they think of babe Wetin I go do to make you see say my love for you na real? Baby, it's right here (right here, right here) Baby, it's right here (right here, right here) I don tey for this game No be today, no go let your love walk away Baby, it's right here (right here, right here) Baby, it's right here Please don't go, oh, I love you so (kerekekedikeke) Bended knees, is even more to show (kerekekedikeke) Don't need to be afraid, I won't let you down 'Cause since you've been here my life's been turned around, baby (Sorry I make you cry) Let's talk about those days and how we used to play eh, yeah (I'll rewrite my wrongs) Girl, you know sey na your love, I dey always they think of baby Wetin I go do to make you see say my love for you na real? Baby, it's right here (come on, come on, right here, right here) Baby, it's right here (come on, come on, it's right here baby) I don tey for this game, no be today No go let your love walk away Baby, it's right here (come on, come on) Baby, it's right here Say wetin I go do? Wetin I go say To make your love make e no waka away? If I ever tell a lie, I say make I pai I dey so sorry baby eh, walahi talahi I will never ever make you wear another frown Anything you want to do, you know I'll be down I'll make you happy, every day your birthday party I'll make you feel like you're the queen with the crown (Sorry I make you cry) Let's talk about those days and how we used to play (I'll rewrite my wrongs) Girl you know say na your love, I dey always they think of baby Na wetin I go do to make you see say my love for you na real? Baby, it's right here (come on, come on, come on, come on) Baby, it's right here I don tey for this game, no be today No go let your love walk (slip) away Baby, it's right here (right here, right here, right here, right here) Baby, it's right here (come on, come on yea) Na wetin I go do to make you see say my love for you na real? 'Cause baby, it's right here (it's right here) Baby, it's right here (it's right here, right here, right here) I don tey for this game, no be today No go let your love walk away Baby, it's right here (right here) Baby, it's right here (right here, come on, come on) See, they can say what they wanna say (come on, come on) They can do what they wanna do (come on, come on) It don't matter 'cause I love you And I'll place no one else above you Oh, my babe though you so fine And it pleases me, you know you're mine I'll never do anything to hurt you I'll build my fence, my world around you, around you (Na wetin I go do?) (Come on, come on) Kennis music E don tey no be today (na wetin I go do?) (2face) see I don tey for this game no be today (Point Beat for life) (Na wetin I go do?) No be today (come on, come on) And come on, come on, baby (can you feel this? Ah) (Na wetin I go do?) I don tey for this game Na wetin I go do? (Yo!, We never gon' stop) (Na wetin I go do?) (Yeah) wetin I go do Wetin I go do? (Na wetin I go do?) Right here, right here, it's right here