Rush
Ayra Starr
3:06(Louddaaa) Yeah-yeah Yeah, yeah-yeah Yeah-yeah Yeah-yeah We were only lovers before the love came in Now you be soldier, General no send me Now I'm alone, now wey you no send me You just dey pose, you just dey bobo me You just dey go, you no dey answer me Ewo, ewo, ewo, kilode o? Ewo, ewo, ewo, kilode o? See the way I dey beg you, shey bambi-allah mo je ni? And you know say you fine too, all the girls go dey find you All the guys come dey find me, me, I no fit attend to Me, I no fit compare you, you, aya-ya (Aya-ya, ya-ya, aya-ya) (Aya-ya, ya-ya, aya-ya) E no be you, e be me Normally I no dey do like this But nobody holy No be say I be John The Baptist I got issues, got issues Girl, I made you cry, and I gave you tissues After that, I kissed you Then we made sweet love like we always do Say, I led you on, you sef dey follow me We were havin' fun, then suddenly the love came in Ewo, ewo, ewo, kilode o? Ewo, ewo, ewo, kilode o? See the way I dey beg you, shey bambi-allah mo je ni? And you know say you fine too, all the girls go dey find you All the guys come dey find me, me, I no fit attend to Me, I no fit compare you, you, aya-ya I wish I said this before, but you're messin' with my mind (my mind) Sing me songs, make some love, put your hands on top my thighs (my thighs) I know say you be hot cake, 100 yards, husband material But me sef I be hot cake, 100 yards, wifey material Ewo, ewo, ewo, kilode o? Ewo, ewo, ewo, kilode o? See the way I dey beg you, shey bambi-allah mo je ni? And you know say you fine too, all the girls go they find you All the guys come dey find me, me, I no fit attend to Me, I no fit compare you, you, oh, no Yeah-yeah Yeah, yeah-yeah Yeah-yeah We were only lovers, before the love came in Now you be soldier, General no send me