Ada
Ecool
3:04Magic boy take it easy on the beat She know I got dollar (Shepe) She say she no want naira And me sef no want wahala B-Red lo mo na Now she smiling Yes, Cinderella cindodo (On top dollar) On top dollars Baddest! Na because I get ginger My song dey burst speaker Haters wan turn believer Oya give me chance Ani ko kan mi My money and my body is yours Ani ko kan mi o Ani ko kan mi o Omo ten milla for your body (Ten milla for your body) Anything for your body (Anything for your body) Thirty billi' for your body (Thirty billi' for your body) Right now are you ready I wan wire koboko You sweet pass Ajinomoto Erima wey dey give me the level Thunder fire their matter (Omo'pe) I been dey think say you go stay I no know say you dey craze You use me elevate At the end of the day I throway salute Ekwekwe Meanwhile I been dey think say you go ginger me But you forget yourself Take all my money Give me what you have Omo Ten Milla for your body (Ten milla) Anything for your body (Anything) Thirty billi' for your body (Thirty billi' o) Right now are you ready I wan wire koboko (Wire me) You sweet pass Ajinomoto Erima wey dey give me the level Thunder fire their matter (Omo'pe) Shepe I know say for you I go perform Aah, the ego go dey come like water My oh, my oh, my oh, my woman Ah my woman oh You know, you no dey give me the same energy I give you my heart, my car and property yeah My oh, my oh, my oh my woman Oh my woman 100BG for your body Fendi for your body Me I go enter jet for your body Enter jet for your body 'Cause I want to wire you motor, see You make me dance like I'm Poco, Lee Girl I'm speaking politely She know I got dollar (Dollar) She say she no want naira And me sef no want wahala (Wahala) Oya give me charm Now she smiling (Smiling) On top dollar (On top dollar) On top dollars Omo ten milla for your body Anything for your body Thirty billy for your body Right now are you ready It's STG Magic boy, take it easy on the beat