Notice: file_put_contents(): Write of 635 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Balloranking - Bode Thomas | Скачать MP3 бесплатно
Bode Thomas

Bode Thomas

Balloranking

Альбом: Ghetto Gospel
Длительность: 2:15
Год: 2023
Скачать MP3

Текст песни

(Oh-oh, ohh, eh-eh) mm-mm, oh-oh-oh
(Mm-mm, mm, mm)
I am Balloranking ('Ranking, 'Ranking)

In my head, I've been tryna put things together
Watch over mi steps, nitori aye kan I'owa 
Everyday I reason way forward
Like monthly, make I dey make billion 
Dem sing along word for word
Osha ti mo b'oshe nlo?
Ask for Bode Thomas
Man no fit snooze, money put me for foot (mm-mm)
I've been looking up to you in anything I do, make I no lose (uh-uhh)

Man, I bad man, man, I bad, no be today 
Jah-Jah fight all the battles wey dey come my way
'Cause aye kan I'owa, mo ja Tequila 
Pade mi for mi shoulders, as if I know you, Kodak
Ooh-ohh Lord
Everyday I reason way forward 
Monthly, make I dey make billion
Mm, make billion
Osha ti mo b'oshe nlo?
Dem sing along word for word 
Ask for Bode Thomas (uh)
For Bode Thomas, uh (uh-uh)

Mm-mm, e be things 
In any situa', I move my feet 
Revelation to Genesis 
Before dem go dull my spirit, me, I burn cannabis 
Shayo don kill my boredom 
Omo iyami, kosi show 
You know many dey foh don jon 
Boy trending, no promo 
Sh'omo pr Olohun ju eda lo 
Ooh-ooh Lord 
Everyday I reason way forward 
Monthly, make I dey make billion
Mm, make billion
Osha ti mo b'oshe nlo? 
Dem sing along word for word 
Ask for Bode Thomas 
For Bode Thomas, uh (uh-uh)
Shayo don kill my boredom