Supernova
Balloranking
3:10Bad boy Ranking I am Balloranking (Sh-Shakablaka) You know say na zero panic, yeah-yeah Man, I be prodigy But some of them-a think I be prodigal Kò mà si ẹni to ri mi when I dey grind Dey hustle for Bodija, ah Ṣebi kin le gba dollar Every second I paste my medulla Dey pour me ganja with tequila Dem call me local, we go international Ọmọ, we dey global Me, I never dull astray, fire burn Maami, I don knock, say me dey for your door Mummy no fọ, no 44 mi figure Ọmọ, the matter long, you go never see dull Jẹ kama ba ṣẹ lọ, you know I'm a bachelor Anywhere to fẹ lọ, make I be your counselor Ṣ'o ti ri bo ṣe ń lọ? O ti gbe mi rìn, ọmọ, o ti gbe mi lọ Ọmọ, e dey for your body (e dey for your body) I no wan hear your story (I no wan hear your story) Ah, ko s'eyi to kan mi (ko s'eyi to kan mi) Ọmọ, dem go put am for your body Ahh, na we be the topic (na we be the topic) Let the gbẹdu enter your body (enter your body) Parte after parte (parte after parte) Show me say you sabi Man, I still dey on point Even if you disappoint, I don rep mi joint Man have to dey intact Even if you know my past, I dey my past 'Cause I still dey in line Every night, I dey online Ọmọ, dem go try, dem no fit to kill my shine Dem chop am for Malawi Ṣebi na Your grace washing upon me Àwọn te mi ma ti jami lẹ Ṣe make we ready for servitess? So, I collect mi VVS Loke-loke, o ma bami ń bẹ (bami ń bẹ) All of mi dreams wey mi don take Origin Jaye Santorini, wọn pọpọri mi Dolce and Gabbana (Dolce and Gabbana), me eèyàn Cubana (me èyàn Cubana) Me no dey bother (me no dey bother), you know say per hour Me, I never dull astray, fire burn Maami, I don knock, say me dey for your door Mummy no fọ, no 44 mi figure Ọmọ, the matter long, you go never see dull Ọmọ, jẹ kama ba ṣẹ lọ You know I'm a bachelor Anywhere to fẹ lọ, make I be your counselor Ṣ'o ti ri bo ṣe ń lọ? O ti gbe mi rìn, ọmọ, o ti gbe mi lọ Ọmọ, e dey for your body I no wan hear your story Ah, ko s'eyi to kan mi Ọmọ, dem go put am for your body Ahh, na we be the topic Make the gbẹdu enter your body (enter your body) Parte after parte (parte after parte) Show me say you sabi (Are you ready? Tell me) (Ọmọ kan bi one nation) (O ti ba mi sọrọ) (This kind gbẹdu ko fẹ pressure) (Oh my God, it's Phynest Roland on the beat)