See Me See God (Smsg)
Barry Jhay
3:13Hm, na-ah-ah-ah-ah, ay-ah-ay Oh, ay-ay-ay, ay Ooh, ay-ay-ay, ay Ooh, yeah Say (Yo Dibs) I wanna look at everything and never stop praying Live my life and do what makes me happy (what makes me happy) Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win Nobody bigger than the God who made me I know this Life na journey, no be anybody papa property Wealth is the only medicine to poverty Some dey use too much spoil opportunity No be everybody wey rich go university I no say make you read o, no comot for setting Tulẹ, who like poverty? Indomie no be the same thing like spaghetti Oniposi gan-an gbadura k'eeyan ku si Wetin? like they know all No matter wetin you know, you no fit know pass God No do pass yourself, make you no go fall Even if you do jẹjẹ, last-last, you go still fall o They go call you, you no go pick up o Life self e no dey for life, e no dey for himself o No be swear, na true talk o Man self no need to too talk o I wanna look at everything and never stop praying Live my life and do what makes me happy (what makes me happy) Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef, o-o) Nobody bigger than the God who made me I know this Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ Ni mo n gbọ zamina Stamina, zamina, zamina, zamina Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ Ni mo n gbọ zamina Emi ti mo ni stamina Zamina, zamina, zamina, ay-o Eyes make it up, mi say a prayer to the Life, no give up (aye) Say mi eyes open up, so make you see a bright horizon No giving up, mi keep finer No waste no beef, every day I'm tune to the frequencies Nobody cannot stop what's meant for me Nobody can't control mi destiny Find good soil, oil, every single night I toil Life never easy for the island boy, oii Bad energy a try destroy, all my works, say they want to fall See, all my plans, dem dey try to spoil But Jah-Jah make I-, we all know, we are the voice Ain't no way that they could break my strong oil I wake up every day, I never ever stop praying Aye, live my life and do what makes me happy (happy) Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef, o-o) Nobody bigger than the God who made me I know this Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ Ni mo n gbọ zamina (Yo Dibs) Stamina, zamina, zamina, zamina Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ Ni mo n gbọ zamina Emi ti mo ni stamina Zamina, zamina, zamina, yea-o