Contraband
Bella Shmurda
2:44(En'-, en'-, en'-) (En',En', En', Enta) Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan For studio where we dey, when I met you I saw you recording and I loved you We like same things We share same dreams You go follow smoke cigar, when I switch Benson (Aya ya) baba gbo adura me o 2020 oju mi ri o That same year met Imole Omo ologo omo o wale Ahhn se ko por ke Omo ti o gbebe Won lor shey ote but I don warn them Ah oya fuck them I don't really send them (send them) Loju won imole di legend (di legend) I get pako wey get charisma Carpenter wey get calibre You be bad man, wey get good mind You be fine boy, wey get plenty styles Ah, my brother, my friend Will this be the end? What is the essence for the hustle for the life? What's my offence? What have I done? Wetin' I do? You left me with tears aje Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor We both do Yahoo, we no get pay Living like asu, pepper everyday Everything we face no be say today Just like yesterday, take de pain away Ahh, when I born one Are you born one? And I lost one And you tell me it's fine Brother, no time And I make one And you dey there When I born another one I get pako wey get charisma Carpenter wey get calibre You be bad man wey get good mind You be fine boy wey get plenty styles Ah, my brother, my friend Will this be the end What is the essence for the hustle for the life? What's my offence? What have I done? Wetin' I do? You left me with tears aje Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor Elijah, can you bring my brother back? Only you my Jackie Chan Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor Mohbad Mohbad Mohbad Mohbad Mohbad Mohbad Mohbad Mohbad