God Sent
Seyi Vibez
3:33I Dey strive just to get the kpa Coz I gas lowo lowo to avoid fipa I wan say bye bye to broke days Make I get money till old age When my glory dey shine koma so wi pe wan ti pa Kowo mi matan Kola mi ma lo isale Kowo mi ma kan isale apo Ebe ni mo be Kowo mi matan Kola mi ma lo isale Kowo mi ma kan isale apo Ebe ni mo be Life no dey sweet when money no dey I don sleep where mosquitoe dey Ti mio rowo raso ti ma mu rode Nah why I dey hustle 24 7 no play Garri no be food wey fit me Sun fire me rain beat me Wetin I never do lori titi So I gas make am loruko jesu kristi Dey wan see the boy downfall If I gbera wo wan for From zero to wonderful Hating on me like what happen Dey wan see the boy downfall If I gbera wo wan for From zero to wonderful Omo ologo shana lor I Dey strive just to get the kpa Coz I gas lowo lowo to avoid fipa I wan say bye bye to broke days Make I get money till old age When my glory dey shine koma so wi pe wan ti pa Kowo mi matan Kola mi ma lo isale Kowo mi ma kan isale apo Ebe ni mo be Kowo mi matan Kola mi ma lo isale Kowo mi ma kan isale apo Ebe ni mo be Oun ti owo e oto Mafi gongo fa Se bo se mo Ayeyi olo far Pastor lo mo abi alufa I thank omega and i Thank alpha Tori eniyan ma da owo ru gan Toba soro lo wan fowo mu bu gan Odogun gbe gbe gbe kato mu u-turn Baba sa'nu mi make I fit pull up Oun ti owo e oto Mafi gongo fa Se bo se mo Ayeyi olo far Coz nah where man dey work Man go chop o God dey for me no more sorrow Monkey dey work baboon dey chop o Ao mani we no go borrow I dey Strive just to get the kpa Coz I gas lowo lowo to avoid fipa I wan say bye bye to broke days Make I get money till old age When my glory dey shine koma so wi pe wan ti pa Kowo mi matan Kola mi ma lo isale Kowo mi ma kan isale apo Ebe ni mo be Kowo mi matan Kola mi ma lo isale Kowo mi ma kan isale apo Ebe ni mo be