Cough Syrup
Bnxn
3:11Backward never, backward never, backward, backward, backward never Backward never, backward never, backward, backward, backward never Backward never, backward never, backward, backward, backward never Backward never, backward never, backward, backward, backward- Hm, ọmọ, you see my life na the kind one, I no get time for gratification Na big money wey I siphon, that one no come be abomination Mo mọ pe inu ma n bi wọn Anytime when they see us Lẹsẹ-kẹsẹ la ma n le wọn Una dey joke, I'm serious (Ọmọ) na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG Him no like story, him like e money o, as if you know me 'Cause my ex-girlfriend too like sọji o, na me dey run P Baby, I did not choose this life, I'm sorry o, girl, the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG (Cali) Him no like story, him like e money o (money o) As if you know me (gbọ mi) 'Cause my ex-girlfriend too like sọji o (sọji o), na me dey run P Baby, I did not choose this life, I'm sorry o, girl, the life chose me Kọ-kọ-kọ It's the captain, the commodore I dey use all my full senses, and I dey use all of my ọpọlọ Sound it, let them know I'm a son of God From the south side, you sabi now While some may hate on my preferences They cannot deny say me, I sabi gan-an o, I sabi gan-an o, uhn Been active, I've been at this, fun ọdun meje Higher powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje Who get this? Let me trash it Them no sabi play Make I romance your woman I'm feeling like I'm Omah Lay Ọmọ, you see my life na the kind one, I no get time for gratification Na big money wey I siphon, that one no come be abomination Mo mọ pe inu ma n bi wọn Anytime when they see us Lẹsẹ-kẹsẹ la ma n le wọn (lẹsẹ-kẹsẹ la ma n le wọn) Una dey joke, I'm serious, mm Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG Him no like story, him like money o, as if you know me 'Cause my ex-girlfriend too like sọji o (sọji o), na me dey run P Baby, I did not choose this life, I'm sorry o (sorry o), girl, the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG (Cali) Him no like story, him like money o (money o) As if you know me (gbọ mi) 'Cause my ex-girlfriend too like sọji o (sọji o), na me dey run P Baby, I did not choose this life, I'm sorry o (sorry o), girl, the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG Him no like story, him like e money o (money o) As if you know me (know me) 'Cause my ex-girlfriend too like sọji o (sọji o), na me dey run P Baby, I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl, the life chose me