Samson And Delilah (Feat. Mayra Andrade)
Ckay
3:15You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too, yeah You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise Make I catch my cruise Make you catch your cruise Make I catch my cruise Nobody go lose I thought you were the one Clearly, I was wrong Girl, you do me strong ting Girl, you do me strong ting I thought you were on my team But you show me your true color And I no like wetin I see, ohh You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too, yeah You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise Make I catch my cruise Make you catch your cruise Make I catch my cruise Nobody go lose This period know wetin you dey do o No go dey do my baby, my baby, my baby Because the same girl wey you dey carry for mind Dem dey, tah, tah, tah, tah Slap her nyash with disrespect Pah, pah, pah, pah (You think sey you wicked, I wicked too) You you dey there dey do, my baby (You dey use my heart dey catch your cruise)