Ngozi
Crayon
3:42(Chaser) Nwere ooh, wey o, wey o, wey o Ebele (Crayway) I go like, I go like, I go like I go like to be your number nine Say na only your post I go shooti my shot Even de Gea no fit save am We go shook leg for one trouser See my own sef na oversize Okirika bumshot wey you over price Na hin carry the ikebe wey dey energize me Only your love wey go belle full me Only you tananana my telephone Girl, I sure no be eenie miney mo Say na only your love wey go belle full me Only your love wey go belle full me Only you tananana my telephone Girl, I sure no be eenie miney mo Say na only your love wey go belle full me Shawty oh, shawty oh Call everybody oh Daddy oh, mummy oh Make e they know one thing oh Say, one thing don lead to something And na something wey 'cause nwantiti loving Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o Nwere o, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o You go know when you meet somebody You can't be without her body company Ooh, I wanna please you, I no dey tease you Oh my, oh my Number one girl, your position valid You know the matter and your body conquer me Who go wan dey reason Say make I leave you nwanyi oma Only your love wey go belle full me Only you tananana my telephone Girl, I sure no be eenie miney mo Say na only your love wey go belle full me Only your love wey go belle full me Only you tananana my telephone Girl, I sure no be eenie miney mo Say na only your love wey go belle full me, yeah Shawty oh, shawty oh Call everybody oh Daddy oh, mummy oh Make e they know one thing oh Say, one thing don lead to something And na something wey 'cause nwantiti loving Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o Nwere o, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o Nwere ooh, wey o, wey o, wey o, girly o, be my girly o