The Sound (Feat. Uhuru & Dj Buckz)
Davido
3:42Ehhhh owu ahh yeah yeah They call me the African sax oracle Number one Naija sax boss My name is Yemi Sax yeah gimme the money eh Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo Life is all about the money eh Yeah gimme the money eh Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo Life is all about the money eh Take a look at it like this If i no get money like this All thе shuma no look my face ehn Them no go follow mе to my place I dey grind and do my thing I don dey see money since when i dey 19 When i go chop with my team We dey pay everyone wey dey the canteen Now we don upgrade the matter Rolling a weekly a monthly a quarter Now we don turn to butter Family dey smile and we no Get quanta jor dakun Jen so yoruba make dem no go forget Say baddo na baba eruku de tun Yapa a den jaiye ori wa Yeah gimme the money eh Biko ye nego orimi jekin jekin lowo Life is all about the money eh Yeah gimme the money eh Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo Life is all about the money They call me the Africa sax oracle Number one Naija sax boss My name is Yemi Sax hey gimme the money eh Biko ye nego orimi jekin jekin lowo Life is all about the money eh Hey gimme the money eh Biko ye nego orimi jekin jekin lowo Life is all about the money