Oba (Local Version) (Feat. Sparkle Tee)
Dennyb
2:38Ma mgbanaga eh Mgbanaga yo yo Ifulu iye o'na emem Ma mgbanaga eh Mgbanaga yo yo Iye o'na emem Ma mgbanaga eh Mgbanaga yo yo Bad boy DennyB ye ye Ma mgbanaga eh Mgbanaga yo yo (Gbeduwe oh I gbadu the nnukwute ukwu nnu But my mama no gbadu the ukwu Abadaba ukwu nnu But papa no come like the ukwu Be koko Koko Wetting be koko She asking wetting be koko oh Ukwu gi put me on a slow mo Lost my concentration On a low low (Oburudu ogwu ole But e be like say I go dey Dey careful for onome waist Papa tell me nwam Dey careful for onome nyash Wetting my guys dey talk Dey careful for onome waist Mama dey yan the same thing Dey careful for onome nyash Omo ana she too dey fornicate me Every night o'na ada She too dey wear one kind thing Wey dey tempt me I no resist all powers Every night and day She gum my body kwa Dey form mama ejima A'na ekwu nke omelu o'ka n'asi m Oga mi put it oh oh Omo she tell me my babe U no go pay I want it right now We no go teh U give me the ginga olamide Just give me the order to zemuje She tell me my babe U no go pay Just put things in order We no go teh Ojigi ji trouser wulu ewu meh O'bia m n'ukwu babe o'na ewote Omo but I gat to dey careful Dukah dey careful Dey careful for onome waist Egwu jim bu na I gat to Dey careful for onome nyash Wetting my guys dey talk Dey careful for onome waist Even my mom She dey talk the same thing Dey careful for onome nyash Omo na this same thing Everybody dey complain oh Ana she no want listen Just dey collect oh oh The body n'adim so tempting I no resist it Come dey tease me Say make i put it Come repeat it Oga me put it oh Ma mgbanaga eh Mgbanaga yo yo Ifulu iye o'na emem Ma mgbanaga eh Mgbanaga yo yo Negodu ihe o'na emem Ma mgbanaga eh Mgbanaga yo yo Ifulu iye o'na emem Ma mgbanaga eh Mgbanaga yo yo Iye o'na emem