Nowo (Feat. Wizkid)
Spinall
3:18Topboy If you no go chop make you dey there You want make I chop make I leave you You see you no like make you no dey play fair If you no dey care, nobody go give you The thing we dey worry wey dey beat your mind Money go answer the question 'Cause you dey listen I dey sing e be truth or lies? Answer the question Say make I know wetin you go do for the dollar, yeah You go wulu for the dollar, yeah You go-go down and do for the dollar, oh my baby Make I know wetin you go do for the dollar, yeah You go wulu for the dollar, yeah You go-go down and do for the dollar, oh my baby Oh Lord of mercy, please talk to Mercy for me 'Cause she dey follow Tracy eh Why she no dey fit to whine again See the baka, baby see the baka Tell me why you put it for reserve Carry ketch up, make I carry ketch up Wetin you deserve The thing wey dey worry wey dey beat your mind Money go answer the question 'Cause you dey listen I dey sing e be truth or lies? Answer the question Say make I know wetin you go do for the dollar, yeah You go wulu for the dollar, yeah You go-go down and do for the dollar, oh my baby Make I know wetin you go do for the dollar, yeah You go wulu for the dollar, yeah You go-go down and do for the dollar, oh my baby What you go do for the dollar? Me and team, we full of ballers You can't war with us, you can't call us You can't stand with us, we stand tallest Oyema, smile for the brand Snap, snap, smile for the cam Don't slack, come make we dance Front, back, give me a chance Green no nyɛlɛ taste nyɛmi Nkɛ base nyɛmi Sho, sho waist nyɛmi Su-kɛɛ your waist nyɛmi You go wulu for the dollar, yeah You go-go down and do for the dollar, oh my baby Make I know wetin you go do for the dollar, yeah You go wulu for the dollar, yeah You go-go down and do for the dollar, oh my baby