Easy With Me

Easy With Me

Dj Tunez

Альбом: Easy With Me
Длительность: 3:38
Год: 2025
Скачать MP3

Текст песни

Nwanne, major tilt

Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
Ge records, you get me? Odumodublvck, yeah

She no wan kick it with you
She no wan kick, kick, kick it with you
Baby, come feed me, feed me
This your backside, it doesn't look so minute
Do you Mickey, big Wiz, easy with me
"Baba nla, I'm a horny lady"

Pin am for the wall, she's a bad bitch
Maybe, really, she's a fancy girl, I no dey make am up
Silly doggy, ASAP (yeah), I go give am rod (kala)
I go give am hard drug, then to Obi's House, we dey run di town (bIllings)
Odumodu, how? Na machala dey dey for all the Cana', are you down?

Make I dey with you girl, do you mind? (Are you calm?)
You don dey do me things I no find all the time (ee)
Ayayayayayaya (yeah), you see the money don dey roll comot bank o? (Kalala)
She say she like big things o, wey money fit buy o

(Run am) Give me hug, I no dey feel fine (check am)
Girl, make you shake, it's money time
She say big Wiz dey ginger am all night
No dey use your feelings to dey play
O de kpo-kpo-kpo-kpo, baby, feel fine (oh)
Yeah, I like you, no be chise
Yeah, girl your body dey my mind, and I got money for land, o

Call the popo (popo), girl say this life na YOLO
Yolo, jokolo joko
I get things, omoge, for you, don't know
I've been callin' you, baby come true (yeah, yeah, yeah)
Come better my mood (yeah, yeah, yeah)
Get the money for the plane, jor
Omoge, sho ma femi?
Ko-ko-ko, oya, so mi so
I don't wanna wait, omo, so mi so oh
And I'm gonna run it up, every other night, I'ma run it up (uh, uh)
Gimme your body all the time
Sho ma love, sho ma femi?
Inside, na your loving, I've been waiting for you daily o (run am)

(Run am) Give me hug, I no dey feel fine (check am)
Girl, make you shake, it's money time
She say big Wiz dey ginger am all night
No dey use your feelings to dey play
O de kpo-kpo-kpo-kpo, baby, feel fine (oh)
Yeah, I like you, no be chise (I like you, yeah)
Yeah, your body dey my mind, and I got money for land, o

She no wan kick it with you
She no wan kick, kick, kick it with you
Baby, come feed me, feed me
This your backside, it doesn't look so minute
Do you Mickey, big Wiz, easy with me (kala)
Baba nla (machala)
Pin am for the wall o, ayy (machala)