Notice: file_put_contents(): Write of 614 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Dopenation - Kpanla | Скачать MP3 бесплатно
Kpanla

Kpanla

Dopenation

Альбом: Kpanla
Длительность: 2:47
Год: 2022
Скачать MP3

Текст песни

Make I see your, make I see your left leg go like
Kpanla asap
Ready and kpanla asap
No dull oo kpanla asap
It's B2 babe
Make I see your left leg go like
Kpanla asap (kpanla)
Ready and kpanla asap (kpanla, kpanla)
No dull oo Kpanla asap (Kpanla)
Ready and kpanla (Dope nation)

E no dey matter your gender o (kpanla)
We no dey wait till December o (kpanla)
Only vibe we dey vibe
We we no dey mind
We dey cool temper ooh (kpanla)
See where we dey we base
We touch o
Be like say we dey craze
No food for the man wey be lazy
So if you dey chale

Make I see your left leg go like
Kpanla asap
Ready and kpanla asap
No dull oo kpanla asap
Ready and kpanla

Make I see your left leg go like
Kpanla asap (kpanla)
Ready and kpanla asap (kpanla, kpanla)
No dull oo kpanla asap (kpanla)
Ready and kpanla
Make I see your left leg go like (kpanla)

New vibe chale, boo sef
You no dey feel am ending, you sef
You see we no go introduce sef
Just add your swagger chale and give me the two step
Dope boys on the loose
We start dey dirty wanna body like we dey booze sef
If you be the shy type you for come make we search dough
All you dey need is one (kpanla)
Everybody, every person
Every paddy, every cousin
This one e be heavy session you just for dey bab
Every season,we been killing every
Every city we been healing see the kiddies no hard feelings

You for bend like you get some chow (kpoaa)
Ke kpo ke kpo (kpoaa)
Put your hand for the side
Hami freestyle

Make I see your left leg go like
Kpanla asap
Ready and kpanla asap
No dull oo kpanla asap
Ready and kpanla

Make I see your left leg go like
Kpanla asap (kpanla)
Ready and kpanla asap (kpanla, kpanla)
No dull oo kpanla asap (kpanla)
Ready and Kpanla
Make I see your left leg go like

E no dey matter your gender o (kpanla)
We no dey wait till December o
Only vibe we dey vibe
We we no dey mind
We dey cool temper ooh (kpanla)
See where we dey we base
We touch o
Be like say we dey craze
No food for the man wey be lazy
So if you dey chale

Make I see your left leg go like
Kpanla asap
Ready and kpanla asap
No dull oo kpanla asap
Ready and kpanla

Make I see your left leg go like
Kpanla asap (kpanla)
Ready and kpanla asap (kpanla, kpanla)
No dull oo kpanla asap (kpanla)
Ready and kpanla
Make I see your left leg go like kpanla (kpanla, kpanla)
Go like kpanla
Make, make, make I see your left leg go like kpanla (kpanla)