Last Week
Ajebo Hustlers
3:56Said I keep it on me like a militant Rough up anybody wey no give me my way Open sesame say make them give me chance Va va va va voom make them give me my space Gimme my Gimme my Gimme my Gimme my space Gimme my Gimme my Va va va voom make them give me my space Gimme my Money that you owe me After money talk we nak the kpoli I'm serious bout my business and you know this Speeding past the vet like what a novice Richer than my ancestors, I'm focused I'll never get below this Higher higher right until die I'll keep on floating Gravity don't know me So she sure as hell can't hold me (sure as hell can't hold me) Standing on my bidness never folding Give it up for me and all this motion Keep it on me like a militant Rough up anybody wey no give me my way Open sesame say make them give me chance Va va va va voom make them give me my space Gimme my Comot for road o... Biko puor nuzor lo lo Make I no go konk your Moro moro your scodo The thing you talk o... you go back am up olo You know my men dem mount osakpolo and igodo Oganigwe Oganigwe Oganigwe le Ngbenine my men dem Ruth out them go jewe Aye po gan omo plenty space Dey No go leke leke leke for our terrain Oganigwe oganigwe oganigwe le Ngbenine my men dem ruth out them go jewe Aye po gan omo plenty space Dey No go leke leke leke for our terrain Keep it on me like a militant Rough up anybody wey no give me my way Open sesame say make them give me chance Va va va va voom make them give me my space Gimme my Tell them make them jazz up Throw way salama before them lap us All these mango tree wey dey play catch up Match anybody wey dey baff up If I dread your sheriff abobbi forget about before we knack shot No go dey no go dey price market wey you no fit buy Me i no fit lie see manchi wey i no fit sly When e reach to keep am 100 me I no see skye I Dey fight for my life abruh my spirit no fit die Moving like a militant Nobody goes Nobody Fox like Vivica Biko Oginikwa my ciga no get filiter Before we get spiritual Tell them make them give me my space or we go get physical Keep it on me like a militant Rough up anybody wey no give me my way Open sesame say make them give me chance Va va va va voom make them give me my space Gimme my Gimme my Gimme my Gimme my space Gimme my Gimme my Va va va voom make them give me my space Gimme my