Family Time
Erigga
3:43Abeg omo e get wetin I just dey observe eh For this industry It's Victor AD na na na it's paper boy yeah Motivate yourself area D Erigma E pain me say na wen I go na hin everywhere burst People wan know if na true dey check insta blog Prapas dey throw backie happy wan kill dem die I say make bar no dey again people go feed dem die Even rappers wey no dey post my song before Fake love don put me for their profile pic They screenshot their DM wen I dey write dem Say make we make feature see me see problem Followers don increase go 1.5 m OAP since morning dey drive me for Fm My videos wey Soundcity no gree accept Dey on heavy rotation even my concert I pray for be but Oluwa forbid My song go speak for me anyhow e be Who go better go better na time e go take Day break everywhere burst for goodness sake I say tell dem the full story but dem no dey believe o eh No matter how you watch film the story inside no fit change o I be dey give dem the full load down but dem no believe o eh Who God don bless world people no fit change o Area o area o area o ehh Warri to the world To the world o to the world o to the world o eh Area o area o area oo eeeh To the world o to the world to the world o eeh I remember wen I no get bar That year na wen I dey je eba Madam know me just put soup with 5 eba No be enjoyment I come na for survival No where to go wetin man go do Na around 2 we dey thief fuel from people motor Dey sell give who get I pass my neighbor Rechargeable lamp dey listen to to my all man Deebo As e dey give us gist abt all celebrities No internet na him be out everything I remember when I track am for DBS Give am my jam e no play am e pain my chest Because I know d stress wen I don go through No sponsors sef na money wey l save for school Na hin I take record am wetin man go do Give up no join am na ballings I say tell dem the full story but dem no go believe o No matter how you watch film the story inside no go fit change o I be dey tell dem the full load down but dem no believe o Who God don bless world people no fit change o Area o area o area o eh To the world o to the world o to the world ooeh Area o area o area o ehn abeg one love To the world o to the world oo to the world Omo see the character Na only time e go take stammere go call him papa name Real matters mehn Motivate your motherfucking self mehn