Around 9
Erigga & Great Adamz
3:02Ah, You know how dem tell you say, if e no pain you no be sacrifice, right? Well, thanks for waiting on me It's paper boi Through all the hurt and the pain we still reach this height Some miss the flight Baggages too much wan off my light Weytin I do dem? Most of the friendship when end na money decide (yeah) Life no difficult na you say you wan rich You wan piss, you wan eat where big man dey chop Nor be with clear eye many of us run leave street We need the muller throway weytin dem wan dey talk (yea eh eh) E meet me for road, dey ask why I no dey uni? I look am smile, big man when get four compound Make I come around make una gather chichi me? Nor worry I go dey alright without papa compound Go the next story nor be you make me do data Na boredom everybody get their void to feed You nor important like story when dey news paper Tomorrow akara woman nai go use am take feed Made it out the trenches Paid what it cost Always count my blessings 'Cause we all gat flaws Say what it is don't tell me what it was Pain and the hate, we go still show love Yea Cocaina patient we know all of them When dey use fake account insult their papa All for engagement or money when lorlor dey share Weytin concern me? Me when get yanki waka? I dey area now, tomorrow I dey go London You nor fit relate you dey area dey smoke London You see the difference so wey you, Chop your mouth We know you reach house, Mumu dey internet dey rant Wait, Ant wan throw backie for where lizard dey? Two seconds dem leak am enter belle Go for your goals, nowadays nor be better keeper dey Through internet ordinary leg dey whip am enter the goal like cele 'Cause life na bitch, old tele tele No wonder ofurukpe dey quench am Try make am e no get who you wan tell Your sad stories nobody get time for such and such 'Cause all the sacrifices we made To make sure that the world Remember my name They don't know Made it out the trenches Paid what it cost Always count my blessings 'Cause we all gat flaws Say what it is don't tell me what it was Pain and the hate, we go still show love I know how excited you are You'e listening to Erigga Your favorite musician and shit (still show love) But just know say upon all the things wen we dey go through We still get to give to you, you understand? Because I dey see like we creators, like, we go through the most pains Because na that pain we fit dey channel our energy inside the universe When dey make you fit dey connect It's the G.O.a.t Seven albums, still strong Day break, everywhere burst Abeg