La Fête
Falz
3:07Ha bad guys soft work Sess problem kid Ahn abinibi you will know when we enter late They say we dey show gan It's a dem habit We no struggle to collect best artist First class no be who collect extra sheet Give ladies ecstacy with our expertise We calling shots but dem no dey get service Wen we comot London we go check Paris I dey smell envy I detect malice I don't care lifestyle you go fear lavish Foreign girls in my house I dey learn Spanish And the French girl tell me je mappelle Gladys I dey scope omoele till some bread vanish But no be strain on my pocket cus we less famished Ladies love made men and we established Dem dey con find us lyk we herbalist Dey will chop our bobo if it's well garnished We came through in that Mercedes Ahn mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily We came through in that Mercedes Mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily It's our work oh ahn yea Soft work yea Yea it's our work oh ahn yea Soft work ahn yea lt's our work oh It's the life we chose I could have been in chambers No regrets this one dey pay pass We get drive we get all the papers Trust nobody real n ggas dey scarce Dis my party why you gate crash You dey copy kata you don dey claim razz Cus you say dat one na the main cash You be army robber your people dey SAS Riches and manner cash and etiquette Mature money and I ain't even thirty yet I know your face but I can't remember where we met Na just courage the power wey the henney get Stories that touch from a real life angle This one's for the night I burn the midnight candle Emi lo school so I can be called to bar Now I'm a rap star mummy I'm popular We came through in that Mercedes Ahn mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily We came through in that Mercedes Mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily It's our work oh ahn yea Soft work yea lt's our work oh ahn soft Soft work ahn yea lt's our work oh Working hard but we hardly working When the fine girls dem start to twerking You go pause like duro no gbami gbo Shori backside amino ahh yeh aso o gbami mo All this money make a Nigga fatty bom bom We are now big so we can now pretend We can now find a star we can now be friends But you you dunno the game intoto You want to try lucky maybe you will win lotto Even real talents gan still need promo If you fake your own death you fit still no blow Bami w'omo to le roll plate to ni logo Omo to yellow bi Sikiratu Sindodo A damsel that already knows the koko Cause I don't have many power to dey feed zobo We came through in that Mercedes Ahn mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily We came through in that Mercedes Mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily It's our work oh ahn yea Soft work ahn yea It's our work oh ahn yea Soft work ahn yea lt's our work oh