Ewo
Famous Pluto, Shallipopi, & Zerrydl
3:01(Na Famous Pluto) (Ogbe) (P! P! P) (Wototo) Kasala burst, the nigga I mat the nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos Na ọsụsụ money na the nigga carry run Wetin dey sup? I must active if the owo day involved Leave chọ-chọ-chọ, carry the money come Jeriq, what's up? Put me on call I hear say one nigga carry the money run I no wan too day talk I go spill, him blood fit burst I no wan dey lock up I make sure I carry my gun Na ọsụsụ money na the nigga carry run? Kasala burst The nigga, I mat nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos (Na ọsụsụ money na the nigga carry run) Him father, him papa Kasala burst The nigga, I mat nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos (Na ọsụsụ money na the nigga carry run) Him father, him papa Wetin dey sup? I must active if the owo dey involved Leave chọ-chọ-chọ, carry the money come Jeriq, what's up? Put me on call I hear say one nigga carry the money run I no wan too dey talk, I go spill him blood if e burst I no wan dey lock up, I make sure I carry my gun Na ọsụsụ money na the nigga carry run (Ogbe!) Wetin dey sup? Kasala don burst Ọga, update me, Ogbe don come My website, more dollar dot come (Ogbe!) Get that man down, Wizzy don't dull You wan run? Usain Bolt Men ga-egosi gị movie Home Alone Na money matter make you see me for road Samba ga emekwa ife actor melụ boss Loader 40 (ehn?) Picker 40, middle man 20, wire me the Benji (ego) Short time (nsogbu), over night (nsogbu) She dey ride me, I dey ride my Benzo Kasala burst The nigga, I mat nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos (Na ọsụsụ money na the nigga carry run) Him father, him papa Kasala burst The nigga, I mat nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos (Na ọsụsụ money na the nigga carry run) Him father, him papa Kasala burst The nigga, I mat nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos (Na ọsụsụ money na the nigga carry run) Him father, him papa Kasala burst The nigga, I mat nigga if the nigga run Wahala, I catch am for traffic for Lagos (Na ọsụsụ money na the nigga carry run) Him father, him papa Kasala burst