Excellent (Remix)
Kojo Blak
3:53Sweet like Fanta my baby Fantana baby No dey lungu lungu my way way Aah nah Bad gyal wey no dey tsele Money must dey No dey lungu lungu my way Odoyewu no dull No dull if you slow down I go run go Next door you be play boy I be baddie if you slow down I go run go next door Odoyewu no dull No dull if you slow down I go run go Next door you be play boy I be bardie if you slow down I go run go next door Sweet like Fanta my baby Ooh yeah Fantana baby Ooh yeah No dey lungu lungu my way Ooh yeah Ooh naah Bad gyal wey no dey tsele Naah yeah Money must dey Ooh yeah No dey lungu lungu my way Milobi lobi I know sey you want my body Can't compare me to nobody Face card dey on point oh Ooooh Bo ji milobi no need make up oh simajorley I know sey you pack am Oya empty my account you no need precaution temper my body for today today obasima yɛ nea wopɛ wopɛ I know sey body no be suya oh but I pepper your body for my bed Ooohh For your sake I never forsake you for nobody nobody come dey my body Na you dey ginger me odo Sweet like Fanta my baby Ooh yeah Fantana baby Ooh yeah No dey lungu lungu my way way Ooh yeah Oooh naah Bad gyal wey no dey tsele Naah yeah Money must dey Ooh yeah No dey lungu lungu my way Odoyewu no dull No dull if you slow down I go run go Next door You be play boy I be baddie if you slow down I go run go next door Odoyewu no dull No dull if you slow down I go run go Next door You be play boy I be baddie if you slow down I go run go next door