She Knows (Feat. Fireboy Dml & Olamide)
Harrysong
3:19Avie Avie Avie Avie Maria She say mummy I love it I love Uncle wha go marry am Avie Avie Avie Avie Maria She say mummy I love it I love Uncle wha go marry am Avie Aviee Avie Avie Maria Story story You wan here story This year dey won ruin my life Story She love me so tay I fear for life She go call me so tay my battery die Her blow dey hot oo She want the love oo She no dey stop oo No time to rest oo She say mummy I love it I love Uncle wha go marry am Avie Avie Avie Avie Maria She say mummy I love it I love Uncle wha go marry am Avie Avie Avie Avie Maria She say mummy I love it I love Uncle wha go marry am Avie Avie Avie Avie Maria Baby baby Maria Love you love you Maria Like how you do Maria Take it easy Maria She like to beh o beh o Be ontop something too like something My baby seh o seh o seh o better Pikin sabi the thing Love you every time Want you every time But I gat no time one day you’ll be mine Love you every time Want you every time But I gat no time one day you’ll be mine Her blood dey hot ooo She want the love ooo She no dey stop ooo No time to rest ooo She say mummy I love it I love Uncle wha go marry am Avie Avie Avie Avie Maria She say mummy I love it I love Uncle wha go marry am Avie Avie Avie Avie Maria She say mummy I love it I love Uncle wha go marry am Avie Aviee Avie Avie Maria Baby baby Maria Love you love you Like how you do Maria Take it easy Maria