Better Days (Feat. Eddy Billz & Jenz Williams)
Hofishal Sounds
2:55Hofishal Sounds Everybody get the kind of life wey him like to live But whenever I try make sense them tell me say I don dey preach Steady cash out and celebration is all we need There is a pay day for every hustler, end of story One day ooo One day sapa go see me run away Sapa go see me run away Run away One day ooo One day sapa go see me run away Sapa go see me and run away Run away Person wey no work ooo Him body go tell am ooo When sapa catch you ooo Nobody go tell you ooo Big man, big problem Money go solve the problem Who no get money na big problem God abeg, make I no be that problem I dey pray I dey cast and bind everyday Make my blessings no come delay eh eh I no wan dey disturb my neighbours with abeg One day ooo One day sapa go see me run away Sapa go see me run away Run away One day ooo One day sapa go see me run away Sapa go see me and run away Run away Tada tidad I want to enjoy life Enjoyment follow me up and down I no want wahala ehhh Tada tidad I want to enjoy life Enjoyment follow me up and down I no want wahala ehhh One day ooo One day sapa go see me run away Sapa go see me run away Run away One day ooo One day sapa go see me run away Sapa go see me and run away Run away Person wey no work ooo Him body go tell am ooo When sapa catch you ooo Nobody go tell you ooo Hofishal Sounds