Mona
Ray Denz
3:21Oh yeah Oh yeah , Oh yeah Oh na oh na Girlie with your sexy whine na na (Jaytunesz) Surely you Dey blow my mind, you Dey blow my mind ( you Dey blow my mind oh yeah) When you wear that sexy gown right now Oh yeah Me I want to off your pinafo ( Your pinafo) Come to my dormot And I wanna see you for my corridor (uh yea) Cause e be only you Dey pour me water o (oh no) e be only you Dey call me for phone (Jaytunesz) Mah Bella E be only you Dey give me the ginger only you Dey burst my liver only you ohh My Bella oh (Bella oh) Senior rita o, Rita This your sister o, Sister She calling me mister o My Bella oh (Bella oh) My Bella oh (Bella oh) My Bella oh (Bella oh) Senior rita o, Rita This your sister o, Sister She calling me mister o My Bella oh (Bella oh) My Bella oh (Bella oh) Yunno say me ah give it to you properly You Dey cooperate with me orderly Take you underwater in a submarine (in a submarine oo) So that’s why me ah burn loud Me ah burn weed in my rizzler Me ah go around town, Me I busy na Or me inna the studio singing now So when the beat ah go down Anywhere where you hear my music now And the gurl dem Dey twerk to my music now E Dey give me the cruise wey I need now (wey I need now) So why you wan Dey form for me Why you wan Dey do me one kind thing Why you wan Dey do like this Why you wan Dey do me JaJaTi Why you wan Dey form for me Why you wan Dey do me one kind thing oo Eh…you Dey do me one kind thing (Suspense) Lighter sparks Uh yeah, Uh yeah, Uh yeah My Bella oh (Bella oh) Senior rita o, Rita This your sister o, Sister She calling me mister o My Bella oh (Bella oh) My Bella o Bella o Senior Rita o ahh Rita This your sister o ahh Sister Calling me mister o ahh