Sip (Alcohol)
Joeboy
2:39I dey sing you dey dance you dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I'm the only one you no need another I'll hold you down You know this you notice bebe And I've told you now I'm right here I dey for you bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don't really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You gat me high when I'm low low Shawty you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and bone oh Body and soul Body and soul Body and soul (oh ho oh) I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It's a vibe when I'm rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella I no be novice Only you I want don't need nobody no oh oh oh oh oh oh oh So baby girl I'll hold you down You know this you notice bebe And I've told you now I dey here I dey for you bae I'll hold you down You know this you notice bebe And I've told you now I dey here I dey for you bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don't really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I'm low low Shawty you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul oh (Oh) I dey feel am I dey feel am I dey feel am oh way Joeboy Pon deck (hmm hmmm hmmm) I dey feel am I dey feel am I dey feel am for my body and soul I dey feel am I dey feel am I dey feel am for my body and soul