Lonely
Joeboy
2:57Ayy Celebration celebration na Jubilation jubilation na-na na-na Celebration celebration Wey we con do for our life we go dey alright oh Tori ma lowo ma lola Ma ra le mara le Ma jaye ma ra motto Won ma ro pe no she lotto Ma lowo ma lola Ma ra le mara le Ma jaye ma ra motto Won ma ro pe no she lotto Yeah yeah yeah yeah E go clear if you get patience Clean heart I no like pretense Omo na blessings wey dey my location (Location oh oh) Badmind leave my circumfеrence Dem go do dеm go yarn nonsense I no send I dey for high vibrations oh Tori ma lowo ma lola Ma ra le mara le Ma jaye ma ra motto Won ma ro pe no she lotto Ma lowo ma lola Ma ra le mara le Ma jaye ma ra motto Won ma ro pe no she lotto Yeah yeah yeah yeah yeah Celebration celebration na Jubilation na na na na jubilation na na na na Celebration celebration Wey we con do for our life we go dey alright oh no no no Gbese kan soke Jijo yen je kin mo pe o wa okay To ba fe lowo laye yi Ogbeni kawo e soke ye Loke loke loke La ma ma lol God dey No worry no worry my brother you know money go dey Tori ma lowo ma lola Ma ra le mara le Ma jaye ma ra motto Won ma ro pe no she lotto Ma lowo ma lola Ma ra le mara le Ma jaye ma ra motto Won ma ro pe no she lotto eh eh Joe Joe Joeboy pon deck