Notice: file_put_contents(): Write of 622 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Kdf.Raki46 - Bad Deal | Скачать MP3 бесплатно
Bad Deal

Bad Deal

Kdf.Raki46

Альбом: Bad Deal
Длительность: 2:56
Год: 2025
Скачать MP3

Текст песни

As a head baller
I love your neck tap too
As a newcomer
I fit to face am too
She don see baller
Me sef dey find my maybach too
I use truecaller
It said a lot about you
You like problem ooo
See wahala
I don high plenty
Colos and ghana
Make you flash me my baki ooo
I don dey group with paki oooo
Cause everday na for my team oooo
Cause na who win be the righty ooo
Na who really be the natty oo
I need a righty ooo
Ole le leyi (for this gang, nothing wey I never see)
Tagbo le leyi (for this gang, some dey wey I never see)
Olopa le leyi (for this gang, nothing wey I never see)
Sojo le leyi (for this gang, some dey wey I never see)
Automatic these are automatics
They said I couldn't have these
So we went and made these
Ugly machines
That got the work did
Now I got you flexing
Cause you feel like ganging
Sho ma kpa mi
Mi o lewon
Everyman you kpai
Mi o mo won
But standing star na my mandem
That's a baby in lions den
Cause if that headie never come
Middle finger fuck you all
They want dey share the outcome
But they know where I'm coming from
Even if that grammy never come
Middle finger fuck you all
They want dey share the outcome
But ade no know where I'm coming from
Ole le leyi (for this gang, nothing wey I never see)
Tagbo le leyi (for this gang, some dey wey I never see)
Olopa le leyi (for this gang, nothing wey I never see)
Sojo le leyi (for this gang, some dey wey I never see)
Pass me the lighter
And the ganja
And the rum too
Make my body cool down

Naija girl
She's a naija singer
Very good girl
She used to pull that trigger
Naija girl
She's a naija stripper
Love the way she down and gets her booty thicker
Naija girl
And she looks so fit now
Yh she off her cloth
She know this twosome better
Naija girl
And her shakabulla better
She fuck white man
Wey dey make bazooka