Man Down
Kelvyn Boy
3:22Man see many things wey I no fit come say Life show me pepper but I no fit complain I dey on my feet I dey grind all day I dey on my knees and I pray all day See me now long time e don tey Mandem cool when the matter turn red I dey for the street I dey find my way Oh yeah La vida loca Living the life Sika yɛ mogya Sika yɛ mogya La vida loca Living the life Sika yɛ mogya Sika yɛ mogya On my way I don’t know where I dey go On my way I don’t know, money way I follow On my way I don’t know where I dey go On my way (money way I follow) Where you dey for my life? Where you dey where you dey when I dey cry? Where you dey when I dey strive? Where you dey when ecg no shine no light? Where you dey when I dey fight? I swear if eno be god I go die But I no go kpai La vida loca Living the life Sika yɛ mogya Sika yɛ mogya La vida loca Living the life Sika yɛ mogya Sika yɛ mogya On my way I don’t know where I dey go On my way I don’t know, money way I follow On my way I don’t know where I dey go On my way (money way I follow) Man see many things wey I no fit come say Life show me pepper but I no fit complain I dey on my feet I dey grind all day I dey on my knees and I pray all day See me now long time e don tey Mandem cool when the matter turn red I dey for the street I dey find my way Oh yeah La vida loca (on my way I don’t know) Living the life (where I dey go) Sika yɛ mogya (on my way I don’t know) Sika yɛ mogya (money way I follow) La vida loca (on my way I don’t know) Living the life (where I dey go) Sika yɛ mogya (on my way) Sika yɛ mogya (money way I follow) Money way I follow Money way I follow