That Guy
Zlatan
3:19Stack money up that's the format No one hears from a poor man And everything I said there was no lies You no fit Dey Lagos if you no wise God blessings in abundance Straight to the top like I take flight And everything I said was there was no lies Nobody hears from a poor man Ajeh for my life For my life I no fit wait make I go faraway make dem call my Name e go burst my brain But me and you story no fit be the same I know God Dey my side I get plenty Niggas wey won see me sad But me and you no Dey same class I fit to Dey laugh but I Dey bleed inside Uh uh uh All my agenda Na just to work make life better I no fit forget all my brothers I no fit trade their love for another Working from OJUELEGBA Hustle straight down to BEGGAR I fit to get mental disorder If I Dey try to remember Bygone will never be bygone Cos I go still buy g*n Go chop dem like python Ton ba wobi Ton ba wobe yeh! More than a kidd you gon put your eyes on You can call me katakata ranger (sorry) I no fit to fight power ranger Nevertheless working for my paper See now when they see me dem Dey fear me like I'm danger I know God Dey my side I get plenty Nigg*s wey won see me sad But me and you no Dey same class I fit to Dey laugh but I Dey bleed inside (uh uh) Life can be sentimental When the money come e be like fiesta I been working with my team inside So many times dem no look this side Uh uh uh All my agenda Na just to work make life better I no fit forget all my brothers I no fit trade their love for another Working from OJUELEGBA Hustle straight down to BEGGAR I fit to get mental disorder If I Dey try to remember Ajeh for my life For my life I no fit wait make I go faraway make dem call my Name e go burst my brain But me and you story no fit be the same I know God Dey my side I get plenty Niggas wey won see me sad But me and you no Dey same class I fit to Dey laugh but I Dey bleed inside Uh uh