Pour Me Water
Kizz Daniel
2:27Ayy Jah Jah Jah Jah Jah Jah Sheb'oun l'omo Barnabas Jah Eni t'omo way sheb'oun l'omo (Banga) Ahh ayy (Banga) Banga Dear Father in Heaven (Eh eh) Bout time to take over E don tey wey I trouble you Back down oh Lucifer I no dey follow pastor dey beef Imam Father na father See me I don busy my call oh I want focus on you on God (Ma sun egbe) Aye ole f'eni t'omo way (Oh oh) Eni t'omo way sheb'oun l'omo Barnabas Aye ole f'eni t'omo way (F'eni t'omo way) Eni t'omo way sheb'oun l'omo Me I get sense (Eh eh) I get God I come first (Aah) I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people don con report (Sheb'oun l'omo) Me I get sense I get God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people don con report (Sheb'oun l'omo Barnabas) Ah eh God oh No make I fall oh This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tano tano (Eh eh eh) Eh God oh No make I fall oh (Yeah ayy) This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tano tano Dear Father in Heaven (O por) Sometimes I catch your blessings E dey tey to show for face E be like HIV (HIV kriipa) Church for club oh Gucci for cloth oh Land for Port oh Make dem no mind me yanga (Ma sun egbe) Aye ole f'eni t'omo way Eni t'omo way sheb'oun l'omo Barnabas Aye ole f'eni t'omo way (F'eni t'omo way) Eni t'omo way sheb'oun l'omo Me I get sense (Yea) I get God I come first I don boss Plenty luck Plenty noise Plenty people don con report (Sheb'oun l'omo) Me I get sense (Yeah ay) I get God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people don con report (Sheb'oun l'omo Barnabas) Ah eh God oh No make I fall oh This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tano tano (Eh eh) Eh God oh (Ah) No make I fall oh (Yeah ayy) This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tano tano (Banga) Aye ole f'eni t'omo way (Ayy ayy ay) Sheb'oun l'omo Barnabas (Banga) Aye ole f'eni t'omo way (Jah Jah Jah Jah Jah Jah) Sheb'oun l'omo Barnabas