Mensah
Kofi Mole
3:11Eyeah eh. Uh ei uh huh Why you dey lie? Uh why you dey lie? Eyeah eh eh Na me I see what you dey do eh You dey take me for a fool ah I swear you make I shock for you eh Boy na wo ne no kasa no ebe who? Ah Girl you dey mess up You dey use me like a sex toy eh As me and you dey together, you still dey fight with you ex boy ah But if you bad, I be bader If you Michy, I be Shatta Me I no go bore, but if you break my heart, I go date your mother eh You dey tell me say love me Wey you dey but no one above me Oh all the sweet words you tell me, ebe games ah You dey do more things behind me ah I think smart so girl you funny You no know say I catch you long time, oh what a shame Girl if you no dey like me make I know Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai So please don't waste my time Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai Ɔdɔ eeh, sɛ wo mpɛ me biom a, kakyirɛ me ɛɛ Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai So please don't waste my time Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai Wo kasɛ wo yɛ player, na me be the coach eh I be fast pass you wai, bisa w'adanfo Akos You chop for back, I chop for back You break my heart, I break your heart If you no go mind me, me too I no go mind you You gyee your eyes, I gyee my eyes eh Yor, you wan rob Peter to pay Paul You kaasɛ m'ada, I wake up You come play game with me. Me nyɛ akɔla, girl I tire for you face top Mtwch, fri hɔ kɔ na me ndwen Yɛ gyai wai, ma me nsin Ne a ɔkyirɛ bi; na hamu tintin One man's food is another man's poison, bye Girl if you no dey like me make I know Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai So please don't waste my time Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai Ɔdɔ eeh, sɛ wo mpɛ me biom a, kakyirɛ me ɛɛ Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai So please don't waste my time Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai Girl if you no dey like me make I know Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai So please don't waste my time Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai Ɔdɔ eeh, sɛ wo mpɛ me biom a, kakyirɛ me ɛɛ Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai So please don't waste my time Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai Wo npɛ a, obi pɛ oo Obi pɛ oo, obi pɛ oo wai So please don't waste my time Obi pɛ, obi pɛ