Notice: file_put_contents(): Write of 633 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Ladé - Adulthood Anthem | Скачать MP3 бесплатно
Adulthood Anthem

Adulthood Anthem

Ladé

Альбом: Adulthood Anthem
Длительность: 2:45
Год: 2022
Скачать MP3

Текст песни

Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam

Oh oh
Panra panra
I heard that you’re looking for Lade oh (Please don’t judge me
Cos I won’t judge you
Na wetin dem tell me I believe
Na wetin dem tell you you believe

As I wake up this morning (Uhn uhn uhn uhn)
Landlord don call me (Uhn uhn uhn uhn)
My padi don ring my phone
Say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na)
I no say you no go believe
Dem no tell me say na so е dey be
Abegi takе me back to days when e be say
Na just to play and chop ohh eyy

Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind (You better know this oh)
You gast to hustle make a living 24 7
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam

If you no get na you sabi
You no fit reason your padi oh
But if na dem need you dem go come to you come dey give you different
Story oh (Eh eh)
Story oh (Ehn ehn)
This is superstory oh
Though the story touch me oh
But I no fit send you money oh
If I say make I calculate (Calcula)
Wetn I dey spend from Monday to Sunday (Sunday)
Dey make me reminisce on those days
Wey pocket money go yapa for my pillow case (Oh)
Now I gast send the money lole oh (Lole oh)
Everything wey I want I must pay oh
Mogbe oh
I fit go give everything to become a child again

Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gast to hustle make a living 24 7 (Dem no dey person oh)
Nobody go ask if you don chop (Dem no dey yarn person oh)
Nobody go send you free money (Dem no go tell you yeah)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (Big big scam oh)

Adulthood na scam (Scam oh)
You better get am for your mind (Oh oh oh oh)
You gast to hustle make a living 24 7 (24 7 yeah yeah)
Nobody go ask if you don chop (24 7 oh)
Nobody go send you free money (Dem no dey tell you yeahh)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (Na na scam oh)

Leave me I wan become a child again
I wan become a child again
I want to play inside the rain
Cause adulthood na scam