Hiphop (Feat. Deshinor)
Laycon
3:37Hey Yusuf re Baba o Conny sir Ariba ariba Listen If you no go love me lemme know So fun mi lemme know uh Shey you see me on stage for the show oo A shutdown is a shutdown I perform finish uhn Girls won fe telemi lole ooo Omo pupa omo dudu gbogbo won I perform finish Boys dem dey throw me twale Caliente That’s what they call me in the area oo Cause I don tey This what they know me for in the area oo Amarachi oya go down for me Busayo oya go down for me You know say otalenu gan o You know say opolipopo lipolipopo o See me I’m known as the big bad wolf Every song dope call me don Pablo Si patron in Havana the underground blows Every one know say I always get flows Over floating See I no dey really blow my trumpet Na judgement day cruise girls dey blow my trumpet I dey pepper with the goals call me hot shot They connecting with the lines shey na hotspot I don’t connect with any kind only airdrop All I do is win see na only girls I don lost But the way e be sha your Senorita When she my moves her body lose like my temper Caliente That’s what they call me in the area oo Cause I don tey This what they know me for in the area oo Amarachi oya go down for me Busayo oya go down for me You know say otalenu gan o You know say opolipopo lipolipopo o Every where dey buzz when I step on stage Price tag is heavy go and check the rate They say I make it look Eazy E with every bar But I swear every bar is a heavy bar Make I let them ladies chop work Time is money and I no dey stop watch Now they see the boy they wanna come forth Leemao now they wanna narcos When you see me with the crew You don’t know what to do And you wan famz and e too sure for me Baby you know what to do When I pull up with the crew And you wan chill and you too dey forming Say we dope like Pablo Pablooo pablo Na why dem wan narcos Narcos narcos Caliente That’s what they call me in the area oo Cause I don tey This what they know me for in the area oo Amarachi oya go down for me Busayo oya go down for me You know say otalenu gan o You know say opolipopo lipolipopo o But don't get me wrong l love them very much Like am here because of them So tell them ha ha wait don't you understand l've been telling them like okay l think we're good now l'm happy to know you got every thing figure out Wait l do