Notice: file_put_contents(): Write of 634 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Litovibes - Life Mission | Скачать MP3 бесплатно
Life Mission

Life Mission

Litovibes

Альбом: Simple Difference
Длительность: 3:01
Год: 2021
Скачать MP3

Текст песни

Life and it’s borders
Wear my Jordan
Ride with my brothers 
We go strike 
Like a thunder
Find us on top
Dem go say 
We inspire
So make you go inquire
Cos we hustle everyday 
And my guys no de tire
You know say we go fire
But this time we de run
We no fit dey retire

Life mission
Situation ah
Dem go say 
Dem go say
Life mission
Situation 
Dem go say 
Dem go say

God’s plans
Bring my foods
So many people born
Still confused
I got my mind made up
But that one no mean say
I go still dey dull
Lies won’t help me
So many people talk
But they won’t help me
If you wan survive 
gats be fierce and fiery
Nigga wey de talk 
Dem be fake dem weary
Fake dem weary

My people dey
Your people dey
Strive for what you want
And the rest simple eh
My people dey
Your people dey
Strive for what you want
And the rest simple eh

Life and it’s borders
Wear my Jordan
Ride with my brothers 
We go strike 
Like a thunder
Find us on top
Dem go say 
We inspire
So make you go inquire
Cos we hustle everyday 
And my guys no dey tire
You know say we go fire
But this time we dey run
We no fit dey retire

Life mission
Situation ah
Dem go say 
Dem go say
Life mission
Situation 
Dem go say 
Dem go say

My people dey
Your people dey
Strive for what you want
And the rest simple eh
My people dey
Your people dey
Strive for what you want
And the rest simple eh

Be it all and do it all
Tryna find myself
I can do it all
In the midst of hate
I increase my pace
I know
You know
We just wanna grow
No grudge 
Don’t rush
Just increase your pace

Life mission
Situation ah
Dem go say 
Dem go say
Life mission
Situation 
Dem go say 
Dem go say

My people dey
Your people dey
Strive for what you want
And the rest simple eh
My people dey
Your people dey
Strive for what you want
And the rest simple eh