Jaye Lo
Logos Olori
2:47(Free) (It's The Beat Monster) (Tune into to the king of songs and blues) I felt it in my liver The thing touch my ginger And all the pains I felt, some nights, I shiver (some nights, I shiver) Ayy-ayy (yeah, yeah) Olori, one man gorilla The thing pain their mental Dem wan know wetin I chop wey I no catch fever (wey I no catch fever) Mm-mm, yeah-yeah, ayy-ayy Off the whole light Me, I don dey hustle all my whole life No be who begin na hin go win the matter later So, I set my device Say, I go see you later No go tey, my brother, stay wise (stay wise, stay wise, stay wise) Love don bring the best for me Oh, His blessing's over me Wavy feeling, ecstacy Jah-Jah cover, cover me Dem send Domila to carry me Unavail', dem no see me Charge in positivity Feeling like I'm in the team The thing touch my ginger And all the pains I felt, some nights, I shiver (some nights, I shiver) Ayy-ayy (yeah, yeah) Olori, one man gorilla The thing pain their mental Dem wan know wetin I chop wey I no catch fever (wey I no catch fever) Mm-mm, yeah-yeah, ayy-ayy Everything I do, omo, na monetize Trafficate the bag, and we get the money You can feel the energy, feeling hundy The way I murder beat, like Kelly body Every other win, I'm gonna sacrifice Every other deal, mhen I'm pushing nothing You go feel the energy, feeling hundy The way I murder beat, like Kelly body Off the whole light Me, I don dey hustle all my whole life No be who begin na hin go win the matter later So, I set my device Say, I go see you later No go tey, my brother, stay wise (stay wise, stay wise, stay wise)