Forgive Me

Forgive Me

Lordeyang

Альбом: Forgive Me
Длительность: 2:36
Год: 2024
Скачать MP3

Текст песни

Ayy
Oo-ooo
Yeyeyeye, yeah (oo-oo-oo-oo)
Lololo Orlo
Ooo-ooo
Yeah-ah yeah-ah ah
I

Mhmm-mhmm, eh
Family forgive me o
You been love me before but now you do not anymore make you forgive me, oh
See I don leave road wey una show me I no willingly o
You been love me before but now you do not anymore make you forgive me, oh
Say, ai

Me na learner, me na a woe betide you
If you do me funny I go Michael Tyson
'Cause time when I shine, I nor go shiny likely
My mini me
My jiggy no be joke, I'm heat and cold

Whiney me, whiney me, ah
I love who show me love and music and love
No whiney me, whiney me

I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If I call you and I fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When I dey move, I no get control
When I dey move, I no get control

Ee-yo-oh-oh ah
Family, forgive me
If you love me before but now you do not anymore, make you forgive me
I never dey for comfort zone
For the journey, make I no miss road
If you love me before but now you do not anymore, forgive me

Human beings are not perfect, you know
A lot of things was said in your absence, you know
And I thank God I'm still present, you know
Had to do what I had to do

I dey face challenges too
My girl wan buy inches too
No be say I reason you
Still on still I still got you
(Still on still I still got you)

I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If I call you and I fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When I dey move, I no get control
When I dey move, I no get control

(Ayy, family, forgive me)
Baby oh (say if you love me but now you do not anymore)
Baby, that's cool-ooh-ah
Ikenga, Ikenga, Ikenga-ah-ah ahh-ah-ah-ah-ah