Shakabulizzy (Remix) (Feat. Davido)

Shakabulizzy (Remix) (Feat. Davido)

Mavo

Длительность: 2:55
Год: 2025
Скачать MP3

Текст песни

Yeah, yeah
Kilolo (K way)
Kilogbede
Kilogbede Record limited
K-way (Yo D')

Follow you again (follow)
Me, I no dey follow you again (Kilolo)
Kilo, follow you again
Me, I no dey follow you again
Kilo, follow you again (Kilo)
Me, I no dey follow you again
Follow you again
Me, I no dey-

Focus, focus, hocus-pocus
Focus on paper, baby, see you later
When the paper enter, I go call you
Shop for you, Balenciaga, Rick Owens
Louis Vuitton go be less, baby, ma wo'bẹ
Wait, look, see me, ghe me, ego, ego
Money talking, all day working for money

Kilo, e don sour (Baddest)
(Water) holy water
Give her cana', make she update (shekpe!)
Shakabulizzy
Kilo, no dey whine me-zzy (Kilolo)
The money no easy
Me, I fit to give you money, easy (Kilolo)

Expensive girl, tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey)
Buy her Valentino for her birthday
Cost-est, fastest
Why you want a Lacoste? (Pricey)
From me, (birthday baby) for you
My baby want a Lacoste (want a Lacoste)
Expensive girl, cost-est, fastest

We dey focus on Naija, dem dey focus on paper
And if them enter one term, dem go vanish like NEPA
They no dey give ṣi-ṣi (they no dey give ṣi-ṣi)
Students of Geh-Geh (students of Geh-Geh)
Ṣe you wan Fubara? We go do like Wike (yeah) (Kilo)
Sapa, let my people go (ki lo wi?)
Sapa, let my people go (sapa)
We just want to turn up and smoke igbo
Sapa, let my people go ooo

Focus, focus, hocus-pocus
Focus on paper, baby, see you later
When the paper enter, I go call you
Shop for you, Balenciaga, Rick Owens
Louis Vuitton go be less, baby, ma wo'bẹ
Wait, look, see me, ghe me, ego, ego
Money talking, all day working for money

Kilo, e don sour
(Water) holy water
Give her cana', make she update
Shakabulizzy
Kilo, no dey whine me-zzy (Kilolo)
The money no easy
Me, I fit to give you money easy (Kilolo)

Expensive girl, tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey)
Buy her Valentino for her birthday
Cost-est, fastest
Why you want a Lacoste? (Pricey)
From me, (birthday baby) for you
My baby want a Lacoste (want a Lacoste)
Expensive girl, cost-est (Yo D'), fastest, Kilo