Passport
Monaky
3:06Hmm, ah, hm Agaracha must come back I dey knack am loud pass agogo The Thing come dey make her dey yenk uh Umu nwanyi break, enter my cabal, them say I don use methelatum I put through a call to apostle Come amalgamate, 'cause friends and family don gather E be like wahala something, hm, eh Really, been balling like Victor una no see me Gave her gold, sing her Adekunle Na clear eye no be juju Ghen, ghen, ghen, ghen, ghen, ghen Gbedu don happen, Jollof don go round E don go ghen, ghen, ghen, ghen, ghen, ghen If na because of Awele I no dey play with that kele I just want make we dey relate Abeg, nwanyi chere If na because of Awele I no fit play with that kele I just want make we dey relate Eh, nwanyi chere (eh nwanyi chere) Baddie wey dey cause trouble for stock jeans Banger for denim, slim fit or baggy Hot and smoky pass St. Morris Red flag no mean say turkey dey toxic But guyman different from papa guy You know say we too like style But garri no need to advertise 80 freaky, 20 gbasky all for my eyes only If na because of Awele I no dey play with that kele I just want make we dey relate Abeg, nwanyi chere If na because of Awele I no fit play with that kele I just want make we dey relate Eh, nwanyi chere Eh, Nwanyi chere (nwanyi) Nwanyi, nwanyi, nwanyi Lovely, lovely, lovely, rhythm