The Goat
Monaky
2:43Hmm, oh, oh As I dey waka this trail, pray make I no see quanta Pray make I no see wetin no dey palash Goodness and mercies follow me up and down, 'cause life nawa Some yarn opata talk say, stammerer no go say baba Better reminder to further push the plan Na bad worker man dey carry blame cutlass Jump am pass Tell 'em everything na time, time, time, time Can't hurry the timeline, it gets better like old wine (E go come) Everything na time time time time Can't hurry the timeline, it gets better like old wine (E go come) Yeah, yeah E don tey wey I realize, everything dey clear in time See to reason no be crime, wetin dey my mind, no be any man concern Your 6 fit to be my 9, make you no go look my time Oga make you cool down, 'cause everything dey clear in time, in time Oya make I give you some instances Everybody approach am differently I fit get hotel make you get Bentley, priorities Nobody be lazy person Fist ever ready be like praying mantis, eh-ehn Me and you dey talk the same thing I say na Father, you say na Catechist Tell 'em everything na time, time, time, time Can't hurry the timeline, it gets better like old wine (E go come) Everything na time, time, time, time Can't hurry the timeline, it gets better like old wine (E go come) Yeah, yeah E don tey wey I realize, everything dey clear in time See to reason no be crime, wetin dey my mind, no be any man concern Your 6 fit to be my 9, make you no go look my time Oga make you cool down, 'cause everything dey clear in time, in time