Beholder
Monaky
3:05Ooh, water E no get enemy, ah I no dey use my peace play with nobody E dey be like joke 'til I nod one person Wetin no funny no fit be comedy (comedy) If me and you no mix, na cos oil and water no soluble No go think say you be water Only him no get enemy, only him dey with everybody No go think say you be water Nobody fit replace water You no fit please everybody No go think say you be water, water If you like buy a spectacle, observe all duly protocol Me, I do my best, then I polongo If you get money, iji kololo If you like fight like Spartacus (Okay), you go die but life go move on Me I do my best then I polongo If you get money (Iji kololo) I no dey use my peace play with nobody E dey be like joke 'til I nod one person (nod one person) Wetin no funny no fit be comedy (no fit be comedy) If me and you no mix, na cos oil and water no soluble Them wonder how I take dey go, how water penetrate coconut Me and you no align na comot, e no go cause see finish, oh Carry my J before dem smoke am finish Step my kporoko with double three If e pass me I go call my clique Like mushroom, me, I no dey gree, ah-an I no go fit please everybody I no go fit do pass my ability I no come to replace water, omi kololo oh Nobody fit replace water You no fit please everybody No go think say you be water, water If you like buy a spectacle, observe all duly protocole Me, I do my best then I polongo If you get money, iji lololo If you like fight like Spartacus, you go die but life go move on Me, I do my best then I polongo If you get money (Iji kololo) Ah, overdo no go put person for asylum Pour me water, make I for dey settle down with alum I no gree, I can't kill myself If you vex you go sediment, you go rest (Iji kololo)