Doing Of The Lord
Moses Bliss
4:20I no know wetin I do Wey make you love me so daddy No be say I too sabi (yeaahh) But you love me constantly (yeaah) I no know where I for dey If no be you dey lead the way Your grace and mercy no dey fail (lord) You dey love consistently This your love It is all I want This your grace Is my warm embrace Daddy igbakala m isi ye ehh ehh Igbakala m isi ye ehh ehh This your love E be all I want (all i want) This your grace Is my warm embrace Daddy igbakala m isi ye ehh ehh (daddy igbakala m isi ye ehh ehh) Igbakala m isi ye ehh ehh (igbakala m isi ye ehh ehh) This your love (this your love) Never seen your kind of love before (this your love o) This is your love o (this your love) (This your love o) Everyday I'm seeing proof Brand new mercy is something true It don't change on what I do You stay the same all way Nothing can make you take your love from me No one else deserves our praise ooh You go through for me on the hard days Tell my story for one name The only love that said Nothing could ever separate Separate me from This your love It's all I want This your grace Is my warm embrace Daddy igbakala m isi ye eh eh Igbakala m isi ye eh eh This your love Is all I want This your grace Is my warm embrace Daddy Igbakala m isi ye eh eh (daddy igbakala m isi ye ehh ehh) Igbakala m isi ye eh eh (igbakala m isi ye ehh ehh) Ifunanya gi (kacha mma) Oh oh (kacha mma) When I look around All I see is your love (all i see is your love) Ifunanya gi (kacha mma) Oh oh (kacha mma) When I look around All I see is your love (all i see is your love) Ifunanya gi kacha mma Oh oh (kacha mma) When I look around All I see is your love (all i see is your love) Ifunanya gi (kacha mma) Oh oh (kacha mma) When I look around All I see is your love (all i see is your love) Oh oh oh When I look around All I see is your love When I look around All I see is your love