Laye Mi
Bnxn
3:25Ibk One, two, three Niphkeys If you fit tell me say you dey for me It will be nice honey I no go be the first to get kele, wey no dey try for me Pause wait a minute for me (oh-oh) Make e no cause gbege Before we misinterpret each other Make I tell you as e dey be, oh na na Oh, girl your body nice, ajeh You should be with a guy like me 'Cause you know, no be fight I dey Bring your body close to me The boys dey look your body Say, ma dawon lohun baby eh eh eh 'Cause you know, no be fight I dey Bring your body close to me I dey for your side, but ko f'ewa Waiting on the road-side for Kusenla Shey na because you fine? Tori o ni idi nla? Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya Ah, yeah E bami pe Niphkeys Na him sabi do this thing Ori omo ele to wo G-string She like to dey gist me I love it when she kiss me Ta ba se tan, kan ni six kids Ah, stay with me, don't come and go She's too fine, Toyin tomato Ah, let me be your commando Baby, fun mi lowo bi ti Orlando Baby, ja soro (Ja soro) Emi ati awon temi, a ma mu e mona (a ma mu e mona) Funmi ni freestyle, ka ma ban ko lo (ban ko lo) Anywhere you go, baby je ajolo (yeah) Ah, ah, ah Oh, girl your body nice, ajeh You should be with a guy like me 'Cause you know, no be fight I dey Bring your body close to me The boys dey look your body Say, ma dawon lohun baby eh eh eh 'Cause you know, no be fight I dey Bring your body close to me I dey for your side, but ko f'ewa Waiting on the road-side for Kusenla Shey na because you fine? Tori o ni idi nla? Bami pe bobo Niphkeys, ko bami faluya Ah, yeah E bami pe Niphkeys Na him sabi do this thing Ori omo ele to wo G-string She like to dey gist me I love it when she kiss me (Niphkeys) Ta ba se tan, kan ni six kids