Africans
Nneka
4:30Dem come fish our water empty Dem come chop our oil plenty Come take resources away Come take all our riches Dem come use us as dem store For raw material to make them rich But brother brother bros wetin Sister sister sis Wetin we dey do tey tey tey Wetin we dey do dem thief thief Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap Wetin we dey do tey tey tey Wetin we dey do dem thief thief Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap Tell me wetin I go do Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world Lord forgive wouldn't save my soul from dying Oga suffri oh Oga suffri oh Oga suffri oh It don tey wen you dey do me like dis no no but right now I no go take am no more I go open my mouth go tell you wetin I dey feel Wetin we dey do tey tey tey Wetin we dey do dem thief thief Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap Wetin we dey do tey tey tey Wetin we dey do dem thief thief Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap Tell me see wen we notice See wetin dem do us Where dem come take us Dem take us go iyunda Use as dem slave no no no no Wetin we do dem Wetin dem do us Wetin we do dem Wetin dem do us