Confession
Nneka
4:50Una dey talk of ur elections Nigerians Nigerians Una dey talk of ur redemption naija naija Una dey talk of resolutions oya Tell me where the solution because nothing dey change We just dey yarn We just dey spray We just dey rage uhn All these lies Suffri suffri with my soul Jeh jeh jeh jeh Suffri suffri with my soul Oga you dey hear me dey say Suffri suffri with my soul Jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul eh eh Na only rich man still dey gain oh All d moni where dey go oh Still poor man dey suffer Brother your wish is my order But nothing dey change we just dey yarn We just dey spray But still na d same mouth We dey use take pray We dey use take kog us Suffri suffri with my soul Jeh jeh jeh jeh Suffri suffri with my soul Oga you dey hear me dey say Suffri suffri with my soul Jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul eh eh Suffri suffri with my soul oh Suffri suffri with my soul woh woh woh yeah yeah yeah yeah Suffri suffri with my soul Jeh jeh jeh jeh Suffri suffri with my soul Oga you dey hear me dey say Suffri suffri with my soul Jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul eh eh Oga fulfill my wishes to travel to distant places Allow my soul not to perish for me to be dressed in laces As life goes on I remember all the things I have achieved Sunset thunder and the storms Show that we have truly really been deceived see Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow naim you go reap Still na soso lie naim we dey spread spray Dey open eye to see deceit To see us rise We must rejuvenate Na bottem we dey teh teh Na bottom we dey teh teh Na bottom we dey teh teh For too long Down for too long jeh jeh o jeh jeh o Down for too long jeh jeh o jeh jeh o Down for too long jeh jeh o jeh jeh o Jeh jeh o jeh jeh o Suffri suffri with my soul Jeh jeh jeh jeh Suffri suffri with my soul Oga you dey hear me dey say Suffri suffri with my soul Jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul eh eh tamper with my soul Jeh jeh o jeh jeh o Jeh jeh o jeh jeh o Jeh jeh o jeh jeh o Jeh jeh o jeh jeh o don't you tamper with my soul My soul My soul