2:02Pm In London (Freestyle)

2:02Pm In London (Freestyle)

Odumodublvck

Длительность: 3:44
Год: 2025
Скачать MP3

Текст песни

Okay, just carry it front
Carry it front to the
I dey tell you o
Two p.m. in London based on say I just land
It's crazy
Make I smoke that thing abeg
Sholz you and your grab a push Abeg, FIZO make I
Yeah
Blvcksheep forever, Blvcksheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, ANTIWORLDGANGSTARS
Ge records, you get me, ODUMODUBLVCK, yeah (yeah)

When it boils down to it, I'm the man
Odumodu pull up with him babe and the gang
VIP choke, no be the plan
Naso we dey waka normally on demand
Whether na DVD, VCD
Odumo rhythm, dem dey chop am like mini-mi (chaw am)
I don dey get many mini-mis
Descendant of Skeppy for my raps, I dey speak easy (kala)
Whether na DVD, VCD
Odumo rhythm, dem dey chop am like mini-mi (kala)
I don dey get so many mini-mis, ahh

I go soon dey move like Elumelu (don)
Fuck the up the game, Zule zoo, I'm unstoppable (don)
The banana peels were for me
So dem go say I slip as per say dem slumber
Make dem check am, me, I been dey moon walk on the P (Jack)
Odumo this your confidence na heavy scare (Michael)
These niggas are my sons, I had to treat them all with petulance (kpai them)
Negligent, even if when I saw them eating hell
Under the table, that is where they dwell (dead)
Nothing go commot from their wishing well
I turn the music industry into tora bora
I stood on higher ground, e dey show for the chart about that?
Abbottabad
Na where I train my sniper
I'm very bad, my surveillance na ratata
Kill every rat, so I tag on vector the viper
Everything na barrack
But nothing consign us with Barrack Obama
I go revolve am
Mummar Gadaffi, this na Liberia, this no be Libya
Me, I go win, me, I go spin
Ahead of their team, I carry gun but dem parry rubber ring
If you like gym (gym)
Odumo, go pull up win him pin (yeah)
Burst your muscle, burst your bubble (bust)
If you try carry Coti come
I go pause their hustle

I no dey play on their level
I saw him pick a knife, I fall out AK-47
Dine with the Devil
Now the matter don black, dem need ODUMODU
I'm the pot, I'm the kettle
Rollie on my kids, everything was got from Kettle Kids (hip-hop)
Ask my bitch (ah)
Valentine was soft, we did it on a pebble beach

Omo
She came up with a silly wish
"Od, can you fuck me 'til eternity?"
Based on the man wey I be (boom)
I go carry am go purgatory, carry am go Italy (yeah)
Carry am go Sicily, since we all want to be silly
Carry am go Vatican, pray for my past
Complete the task, I no carry mask
Tell father say na me run the bomb blast, not Ikeja thunder
Balogun, I'm bonkers, striker wey don conquer
She named her pussy after me
Tochi touch me easy peasy
Early morning, morning glory, breakfast in my sister's kitchen
Calgary was busy chilling, babysitting Sinobi
Was easy but not chimmy
That's my nephew and my niece
I do them like I do this rappers
Tie them wrapper, put them on my back
Afrobeat nkor, I put them on their toes
Seun KUTI know, Tiwa sef flow
Davido too much na my real bro
Back on track with melodies
From airport with luggage is
Fiola rain been fall
London feel am heavily
Kalacious na heavy flood, the hammer wey I pam
Them go think say na Thor get am
Weather man dey come pray for nepa
Harmattan go suit for their agenda
Omo, put them inside body bag
March on dem, Timberland from Bonny camp

1G4 to CMS
CKC to FSS
After that, I'm rocking Tesh
Enter London, holla Chippy, holla Ghetts
Hip-hop legacy, they know I am fucking there (kala)
Said I'm fucking there
When it boils down to it, I'm the man
Odumodu pull up with him babe and the gang
If you dey owe money go pay o
Pay me out 22nd
Big Mike, Stormzy
Bile, the machine is coming
Kala
Zanku