Timberland Blue
Rondodasosa
2:46Yeah Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters ge records, you get me? Odumodublvck Kala, yeah C'mon Came into the city with my goons Killing any show I dey see the person wey dey talk say me I no go ball Right now dem dey call me for my phone Glory, glory be to God (glory be to God o) 'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no Bad man, shut down Now we came with the ginger Anybody wey go talk say me I no go blow, you be bastard I go burst one bottle for your head, then I cover am with plaster If you like carry dada for your head, Isakaba man e go burst am E go burst, one shot, ah-ah No be say I'm used to the pain Promoter or rapper, I go chop you remain Remain for the guys wey you piss for their name (swear) Enemies I kill, so be just over dey Patapata, patapata All I hear is nonsense, Odumodu get sense I dey love my content Katakata, katakata Catch your body in the morning, bullet into your brain I no need your consent I don't wanna carry anybody to the cemetery, I wanna do it here I go dig ten feet down to the bottom, so the body no go smell I don't wanna carry anybody to the cemetery, I wanna do it here I go dig ten feet down to the bottom, so the body no go smell Came into the city with my goons Killing any show I dey see the person wey talk say me I no go ball (ball) Right now, dem dey call me for my phone Glory, glory be to God (walahi, walahi) 'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no Bad man, shut down (yeah) Non c'è religione dentro queste case ALER Ma prima che ti sparano ti fanno dire, "Amen" (Amen) Quelli che ti odiano vengono al funerale E quelli che ti amano sono a casa a pregare Vestito di nero dentro al block, Black Panter Voglio un milli dopo un milli come Carter (milli) Fumo come un rasta, faccio saltare l'allarme Ti uccidono con uno smoking nero elegante I'm a real bastard, real trapper Real Italian eat pasta Dand-dand, money land, touchdown (touchdown) Money on your head, calm down Horse power, Ferrari, yeah, yeah I don't see nobody, nobody, eh Stripper nigeriana si fa chiamare Mali Shooter nigeriani con molteplici body, ah Came into the city with my goons (ah, oh no) Killing any show I dey see the person wey talk say me I no go ball Right now, dem dey call me for my phone Glory, glory be to God (walahi, walahi) 'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no (walahi) Bad man, shut down Now we came with the ginger Anybody wey go talk say me I no go blow, you be bastard I go burst one bottle for your head, then I cover am with plaster If you like carry dada for your head, Isakaba man e go burst am E go burst One shot and I swear to God, e enter Ah-ah, Isakaba man Isakaba, Isakaba man