Notice: file_put_contents(): Write of 612 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Olabayo - Mercy | Скачать MP3 бесплатно
Mercy

Mercy

Olabayo

Альбом: Son Of Mercy
Длительность: 3:03
Год: 2023
Скачать MP3

Текст песни

..........
Is Blizz Baby 
Oh nono
Oh nono
Oh nono
Oh nono
Oh nono
Oh nono
Oh nono

Oh merciful God
Make me a merciful man
See this koro (corner) don dirty
See this koro (corner) don yama yama
Oh oh
Oh merciful God, oh merciful God
Make me a merciful man, make me a merciful man
See this koro (corner) don dirty
See this koro (corner) don yama yama
Oh oh oh, yama yama
E don jaga jaga oh oh oh, jaga jaga
E don yama yama oh oh oh, yama yama
E don jaga jaga oh oh oh, jaga jaga


Oh lord of mercy, have mercy oh
Have mercy on my soul, on my soul oh
Many tins dey happen oh
Dem beat you
Dem no let you cry oh oh
And the people suffer oh
Dem gather, dey scatter 
Dem no wan see you grow 
Dey takeaway wetin you get oh
Dey want to carry our happiness oh
Oh lord no
Save my family and friends Oh
Oh

Oh merciful God, oh merciful God 
Make me a merciful man, make me a merciful man
See this koro (corner) don dirty, See this koro don dirty
See this koro (corner) don yama yama
Oh merciful God, oh merciful God
Make me a merciful man, make me a merciful man
See this koro (corner) don dirty
See this koro (corner) don yama yama
Oh oh oh, yama yama
E don jaga jaga oh oh oh, jaga jaga
E don yama yama oh oh oh, yama yama
E don jaga jaga oh oh oh, jaga jaga

Many many tins bin happen, many things been happen
Na after we gather 
Dey came to scatter 
We Given dem the mandate oh
But My people suffer oh
With all the suffering oh
Dem still no bother
Wetin we do dem for life
Wey dey want take off 
Our life
If many join the life
Everything go scatter 
Don't let me be a beast oh
Don't let me be a beast oh
Help me for life oh 
Don't let me be a beast oh
Oh oh oh oh oh oh

Oh merciful God
Make me a merciful man
See this koro (corner) don dirty
See this koro (corner) don yama yama
Oh merciful God
Make me a merciful man
See this koro (corner) don dirty
See this koro (corner) don yama yama
Oh oh oh
E don jaga jaga oh oh oh
E don yama yama oh oh oh, yama yama
E don jaga jaga oh oh oh

..........

Social manager