Notice: file_put_contents(): Write of 612 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Olabayo - Money | Скачать MP3 бесплатно
Money

Money

Olabayo

Альбом: What Matters
Длительность: 3:01
Год: 2022
Скачать MP3

Текст песни

Eyeah eyea yea
Early in the morning
She woke me with hot kiss oh
She call me honey, she call me honey oh
She give me all the energies i need oh
Dem see me dem postrate
Dem dey call me baba nla oh
All na because of my money oh
I swear money sweet oh

Money sweet o oo
Money sweet o oo
Na who no like money o
Ejor fummi money
Money sweet o oo
Money sweet o oo
Na who no like money o, na who no like money
Ejor fummi money
Money wey dey cause familiarity
Money wey dey bring understanding
Money wey dey causi commotion
Commotion, commootion o
Money wey dey bring familiarity, larity
Money wey dey bring understanding, standing
Money wey dey causi commotion eh eh
Commotion o, commootion o oo

When you wan knock my door
Make you know say you hold money oh
As i dey sing and dance
Make dem dey spread me money oh
Cause if i no get money
Dey no go call me honey
Dey go call me obo
Eh na dat one me i no want oh oh oh
Where dem wen i no get money
Nobody wey dey send my life
See now dem dey magnate me
Even dangote like money oo

Money sweet o oo
Money sweet o oo
Na who no like money o
Ejor fummi money
Money sweet o oo
Money sweet o oo
Na who no like money o, na who no like money
Ejor fummi money

Money wey dey cause familiarity
Money wey dey bring understanding
Money wey dey causi commotion
Commotion, commootion o
Money wey dey bring familiarity, larity
Money wey dey bring understanding, standing
Money wey dey causi commotion eh eh
Commotion o, commootion o oo
Yea yea yea

I need money
Otedola's money
Adeleke's money
Arab money

Hmm money sweet o oo
Eh na who no like money o
Ejor fummi money
Oh oh oh oh
Tha social manager